Singer Portable has said na una go dey beg for love, later na we go dey pay for love. Any woman wey wan date me now go pay. He added that how much is real love because fake love no dey name price.
Na una go dey beg for love, later na we go dey pay for love. Any woman wey wan date me now go pay — Singer Portable
